With “Guy Man,” a brand-new audio feast, LadiPoe, a supremely gifted Nigerian rap prodigy signed to Mavins Record, enlightens the music landscape.
He recruited the musical skills of Bella Shmurda, a well-known Nigerian music superstar, to spice it up.
But in place of his prior smash song “Big Energy,” this recently released hit serves as a sequel.
Rewardbeat, a talented Nigerian music producer, is credited with producing this song.
Additionally, this music is a finely crafted song that will undoubtedly excite you. If you enjoy listening to good music, you can expand your music library.
Ladipoe – Guy Man ft Bella Shmurda Lyrics
Intro
Aiye n lo ni Soweto
Mo gbomo ni Monaco
Wo ni Bella leto, leto
Verse 1
Last year, flight plans
World tour, white fans
Fine babes, meet guy man
Dem dey feel guys out in Saipan
Oya roll one, light am
Form Voltron, five cars
Clash with the opps like titans
Omo that boy so Naija, whoa
Ladipoe lele yi kon se Ladipo (Yeba)
You know what they say, opolo tun po (Yeba)
They say that number one already spoken for (Yeba)
But I’ve never been the one to follow protocol
Protocol, protocol
Tear rubber flow this na follow come
Bless king word to Solomon
I be feeling like the chosen one
Refrain
Shey, make I remind you, ooh
Oluwa shina emi Rambo, ooh
Me, I no dey tango
I dey do my thing for the angle
Always in demand, oh
Pay my money make I come show
No more space for the Lambo
I be big boy now, I be Rambo
Chorus
Aiye n lo ni Soweto
Mo gbomo ni Monaco
Wo ni Bella leto, leto
Sofun omo yen ko joko l’eso
If you no sure, abegi no show
I dey here where I wan go
I stand tall all my ten toes
Aiye n lo gba mi lago
Verse 2
I say Ladipoe lele yi kon se ladipo (Yo)
If only you knew where guys started from (Bro)
I dey feel myself, I no dey force am (No)
‘Cause these days, self-love is on brand
You’ve entered one chance, this one na club jam
Ginger promoter, secure the rucksack
We no dey too talk, leave am for podcast
Nowadays, all the fine babes don dey form gang
Siddon dere
See the drip, everything here imported
I got a tip, no dey trip of the success
‘Cause Afrobeat hit no mean say Hip-Hop’s dead (What he just said)
Okay, lost it now (Lost it)
Let’s get back on topic now (Topic)
Watch my baby buss it down (Buss it)
Only came to shut it down
Chorus
Aiye n lo ni Soweto
Mo gbomo ni Monaco
Wo ni Bella leto, leto
Sofun omo yen ko joko leso
If you no sure, abegi no show
I dey here where I wan go
I stand tall all my ten toes
Aiye n lo gba mi lago
Aiye n lo ni Soweto
Mo gbomo ni Monaco
Wo ni Bella leto, leto
Sofun omo yen ko joko leso
If you no sure, abegi no show
I dey here where I wan go
I stand tall all my ten toes
Aiye n lo gba mi lago
Listen and enjoy Ladipoe – Guy Man ft Bella Shmurda below: